• https://2.bp.blogspot.com/-OY2wnEGn_cE/V80uockjicI/AAAAAAAAZ8o/r_3CotN5E6U-CUieGteAgUvmn7wuNEzrQCLcB/s1600/do%2Bnot%2Bbe%2Bweary%2Bin%2Bwell%2Bdoinf.jpg

2.10.15

MUSIC: Korede Bello Ft. Asa - Somebody Great (Lyrics + MP3 Download)

This is the newest song of the moment o. Great music with great content; positive and inspiring. I've had it on replay and have been using it to pray for myself. Lol. Who doesn't want to be somebody in this life?

I like the song . . . and I think you might like it too.

Korede Bello Ft. Asa – Somebody Great


Korede Bello is gifted and blessed. He is an inspiration. After the hit song "Godwin", he's proven himself again. This time featuring Asa. And you know, it's not every time Asa features on a song. Shebi? Expect nothing less. It is classic!

Lryics of the song

Verse 1: (Korede Bello)
I am no longer a child
bear bear don show
junior don grow oh
no no no no hmmm
i am so fit for my life
eyin oluwa logo oho
ferowi don go oh
no no no no
brother if i don dress dey go
if you sabi me before
as we dey sing kakiri eko
dem tell me story story oh
but now i thank god for saving me
thank god for loving me
me i thank god for taking me

Chorus: 
(Korede Bello)
from nobody to somebody
to somebody wey dey spray millions
to somebody wey go save billions
somebody great eyan kpataki
from nobody to somebody
shebi na god wey dey do am for me
shebi na god wey go do am for you
somebody great eyan kpataki

Hook: (Korede Bello)

ohooooooo ohoo
somebody great jo lo kiki
ohooooooo ohoo
somebody great eyan kpataki
from nobody to somebody
shebi na god wey dey do am for me
shebi na god wey go do am for you
somebody great eyan kpataki

Verse 2: (Korede Bello)

from the day wey the doctor start announce say
see wetin my mama baby bouncing
the blessings just dey flow like fountain
and it crush the scar and dem bad mouthing
angels dey join me singing
my people and my boys dey join me dancing
and jumping spiritual something
and it’s true na my voice will stop the bombing
stop the bombing yay
stop the fighting
my people hear my voice and start uniting
uniting cos all we need is one love
one love
one love
one love
one love
i say one love cos will take you and me


Chorus: (Korede Bello)
from nobody to somebody
to somebody wey dey spray millions
to somebody wey go save billions
somebody great eyan kpataki
from nobody to somebody
shebi na god wey dey do am for me
shebi na god wey go do am for you
somebody great eyan kpataki

Verse 3: (Asa)
Early in the morning
get up put my shoes on
all i have in the world is my guitar and my song
dunno where this road leads
dunno where it would take me
i just have to keep on pushing through
(she sings in local dialect)
that’s the right thing
uniting but i’ll put it just wanna be free
cos when the music feels alright
everybody feels alright
no matter what colour you are
or what car you drive yay

Chorus: (Korede Bello)
from nobody to somebody
to somebody wey dey spray millions
to somebody wey go save billions
somebody great eyan kpataki
from nobody to somebody
shebi na god wey dey do am for me
shebi na god wey go do am for you
somebody great eyan kpataki

Hook: (Korede Bello)
ohooooooo ohoo
somebody great jo lo kiki
ohooooooo ohoo
somebody great eyan kpataki
from nobody to somebody
shebi na god wey dey do am for me
shebi na god wey go do am for you
somebody great eyan kpataki


Apologies. I couldn't get the embed code on Soundcloud for you to listen here. But you can CLICK HERE TO DOWNLOAD Korede Bello – “Somebody Great” ft. Asa (Prod by Don Jazzy)

We are still celebrating Nigeria. 
Stay green this weekend.


Posted by Nwamaka Ajaegbu 
Follow on Twitter: @Amakamedia 
Email: amakamedia@yahoo.com
Blogger Widget